lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ballers – adsco inana

Loading...

this year nah year (onaimorozi nwa)
shey we make am
boys eeh (real mulla great gods gang club)

na anyi ga conquer

oga mi baba god
nnaa wetin dey xup
not like am being stubborn
i just want to ask cause the hustle di too hot
we have waited enough
you know guys want to ball
we’re still waiting too long
oluwa wire us
we can also enjoy
this year nah year
shey we go make am
boys eeh
nanyi ga conquer
anyi ga apiaka club one o one
gbadaa awka kusa ballers
umuasa agbazienu set
anyi tuo down n’ime club
eyip*b*lu anyi skirt
finzy money
holy holy money
baba innoson
biggie biggie money
oh my lordie
can you see that buddy
e get me hungry
me i want chop something (eeh)
sir emeka ofor
nwoke gbasili mgba jidekwa ofor
si na okaga abiakwa ozo
na emesia anyi ga enwekwa ozo
ejison dike papa nnukwu
ibeto nwoke akaligo egwu
men na agba mbo
olisa biko aka anyi dizi n’enu

cause i want to ball
like ballers
i want to ball like ballers
and i want to club in ballers
i want to club in ballers
bobo bo bobo ballers
i want to ball like ballers
and i want to club in ballers (eei)
i want to club in ballers

the hustle done tey
e no be today
in jesus name
we shall make that name
ogana ewu
ogana ewu everywhere
like mtn
everywhere you go
boys done suffer
street now dizi dry
n*ggas just dey cry
oluwa blessings shower
this prayer we cover
say holy ghost fire
to any maga
wey get the morale to hinder

oga mi baba god
nnaa wetin dey xup
not like am being stubborn
i just want to ask cause the hustle di too hot
we have waited enough
you know guys want to ball
we’re still waiting too long
oluwa wire us
we can also enjoy
this year nah year
shey we go make am
boys eeh
nanyi ga conquer

cause i want to ball
like ballers
i want to ball like ballers
and i want to club in ballers
i want to club in ballers
bobo bo bobo ballers
i want to ball like ballers
and i want to club in ballers (eei)
i want to club in ballers

hold somebo
hold somebody
hold somebo
somebody
hold somebo
hold somebody
hold some hold some
hold somebody
whine bum bum
whine bum bum bum
hold somebo
hold somebody
rock somebo
rock somebody
hold some hold some
hold somebody

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...