lirik lagu breathe – afrococoa
many many things i like to do
many many skies around the world x 2
verse 1
freedom na wetin we want
make u dey your dey ,i dey my dey
earth was made for us
enjoy your air as long as you can
when i commot from donmot
mama dey for house dey pray
when i pursue my own pot
some people dey there dey prey
e get two truths wey dey for this life na death and birth
people dey come people dey go (death and birth)
chorus
i wanna breathe
i wanna win
verse 2
when you come my house i welcome u
you carry my gold give me gun i no complain
you carry my people go
i no complain
you carry my diamonds go i no complain
ok
we fly come your side
your welcome na visa
we steal no foreign gold you still dey shoot us down
wetin be this!!! x2
my home my home no dey
meaningful as yesterday
just because u brought colo
democracy na colo colo
education na colo colo
religion na colo colo
government na colo colo
everything na colo colo
i wanna breathe
i wanna win
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu sleeping wolf › lirik lagu monologue – sleeping wolf
- kumpulan lirik lagu ruudolf › lirik lagu sä tunnet sen – ruudolf
- kumpulan lirik lagu tiiwtiiw › lirik lagu problematik – tiiwtiiw
- kumpulan lirik lagu emsea › lirik lagu anymore – emsea
- kumpulan lirik lagu xiortras › lirik lagu clear vision – xiortras
- kumpulan lirik lagu лучнадежды rayofhope › lirik lagu врозь (apart) – лучнадежды (rayofhope)
- kumpulan lirik lagu suroknablokk › lirik lagu грамила – suroknablokk
- kumpulan lirik lagu anderson freire › lirik lagu ele chegou – anderson freire
- kumpulan lirik lagu hermitude › lirik lagu janela – hermitude
- kumpulan lirik lagu anni frid lyngstad › lirik lagu att älska i vårens tid – anni-frid lyngstad