lirik lagu smooth mf – agho
(agho verse)
see my radar e be on you ye eh
tell me anything wey i no fit do ye eh
for your matter i dey battle yeah
giving all them n**** royal rumble ye eh
i want you tonight (tonight)
girl you know it’s on sight (know it’s on sight o)
see na you i dey find (eh eh)
your number one for my mind yea
i want you no be fight (no be fight, no be fight o)
girl you know i don try (girl you know i don try o)
so no dey form power mike
cos you know i don’t bite ye eh eh
pre chorus
as i enter she surrender ye eh eh
tell them bagaz, na back to sender yea ye
as i enter she surrender ye eh eh
so tell them haters na back to sender yea ye
chorus
smoother mf
yea eh
yea eh
yea eh
yea eh
smoother mf
ye eh
ye eh
ye eh
ye eh
(ayo jay verse)
smooth
i’m smooth mf
i turn wine into water
dem dey play my songs
from yankee to ojota o
but i’m far from b*tter o
ajekpako from the gutter o
but i can flow like water
that’s why i’m so important
i want you walahi
shey you go go dubai
make we dey go my side
girl me i wanna change your life eh eh
ngwanu decide (biko decide)
shey you go be my wife
me and you be like four and five
come girl let’s enjoy the ride eh eh
(agho pre chorus)
as i enter she surrender yea eh eh
tell them beggars, na back to sender yea ye
as i enter she surrender yea eh eh
tell them beggars, na back to sender yea ye
chorus
smoother mf
yea eh
yea eh
yea eh
yea eh
smoother mf
ye eh
ye eh
ye eh
ye eh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu moons br › lirik lagu creatures of the night – moons (br)
- kumpulan lirik lagu каширский кот kashirsky cat › lirik lagu крах (crash) – каширский кот (kashirsky cat)
- kumpulan lirik lagu toxic field mice › lirik lagu station 195 – toxic field mice
- kumpulan lirik lagu implaccable › lirik lagu pas les mêmes – implaccable
- kumpulan lirik lagu rheostatics › lirik lagu full moon over russia – rheostatics
- kumpulan lirik lagu marius brock › lirik lagu fisk og konstruktionværktøjer – marius brock
- kumpulan lirik lagu rock e ringo › lirik lagu tentação – rock e ringo
- kumpulan lirik lagu jonahdills › lirik lagu so young – jonahdills
- kumpulan lirik lagu nils lofgren › lirik lagu don’t be denied – nils lofgren
- kumpulan lirik lagu gregorian › lirik lagu cups – gregorian