lirik lagu i no fear – aisha soul
aisha soul!
eyes don see
ear don hear
i no dey sleep
my heart dey bleed
my eyes don see
my ear don hear
i no dey sleep
my heart dey bleed
things wey i don see my mouth no fit talk
all the pain, deception, lies wey i don chop
things wey i don see i no fit talk
but if dem geti matchete me sef i get gun
chorus* (i no fear)
na god dey cover me
i no fear
esu o le kakpa mi
i no fear
oluwa cover me
werey o le kakpa mi
ah ah ah
now i no dey see nothing
no fear
i no dey fear nothing
no fear
dey wanna do something
but dey no fit do nothing
oh ooooo
now i no dey see nothing
ra ra
i no dey fear nothing
ra ra
dey wanna do something
but dey no fit do nothing
oh oh oh oh oh ahhh
things wey i don see my mouth no fit talk
all the pain, deception, lies wey i don chop
things wey i don see i no fit talk
but if dem geti matchete me sef i get bomb
chorus* (i no fear)
na god dey cover me
i no fear
esu o le kakpa mi
i no fear
oluwa cover me
werey o le kakpa mi
ah ah ah
now i no dey see nothing
choir* no fear ra ra
i no dey fear nothing
no fear ra ra
dey wanna do something
but dey no fit do nothing
oh ooooo
now i no dey see nothing
ra ra
i no dey fear nothing
ra ra
dey wanna do something
but dey no fit do nothing
oh oh oh oh oh ahhh
choir
na god dey cover me
esu o le kakpa mi
oluwa cover me
werey o le kakpa
(but if dem geti matchete me sef i get bomb)
i no fear
rara
na god dey cover me
i no fear
rara
esu ole kakpa mi
i no fear
rara
oluwa cover me
i no fear
rara
werey o le kakpa mi
i no fear
i no fear
na god dey cover me
i no fear
i no fear
esu ole kakpa mi
i no fear
i no fear
oluwa cover me
i no fear
i no fear
werey o le kakpa mi
ah ah ah
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu pentagon korea › lirik lagu worship u – pentagon (korea)
- kumpulan lirik lagu maryn › lirik lagu chasing the light – maryn
- kumpulan lirik lagu speak › lirik lagu mango summer – speak
- kumpulan lirik lagu vylet › lirik lagu prom night equestria, 1988 – vylet
- kumpulan lirik lagu restless modern › lirik lagu i’ll help myself, but i’ll feel sorry for you – restless modern
- kumpulan lirik lagu sikwell › lirik lagu no feelings – sikwell
- kumpulan lirik lagu raffaella carra › lirik lagu bobo step – raffaella carrà
- kumpulan lirik lagu babak jahanbakhsh › lirik lagu hich – babak jahanbakhsh
- kumpulan lirik lagu zajcu › lirik lagu historia pewnej dziewczyny – zajcu
- kumpulan lirik lagu tomo como rey › lirik lagu me estoy volviendo loco – tomo como rey