
whatagwan - ajaeze lyrics
one, two, three, four, che
(no lele)
ooo nana na na na
(no lele)
whatagwan, skelewu
conga conga conga
(verse)
money dey come, money dey go/
i no dey stress iwotago/
back in the days mi economy, no do well o/
but see me now/
aye my ginger nwantinti/
look at my swagger nwantinti/
i get the money nwantinti/
girls them dey do me nwantinti/
ajaeze o!
oya nwantinti/
secure the bag o nwantinti/
now everything is kosher/
we living la vida loca
(chrous)
whatagwan-gwan
whatagwan-gwan
wetin gwan-gwan
oye baby tell me na
repeat
(verse)
wetin the dealio/
i get card whey swipe one billion/
whatagwan today we k!lling am/
i be the one igwe dey bless me o oh-eh/
sugar, sugar nwantinti/
the money land o nwantinti/
take it commando nwantinti/
girls them dey do me nwantinti/
ajaeze o!
oya nwantinti/
secure the bag o nwantinti/
now everything is kosher/
we living la vida loca
(chorus)
whatagwan-gwan
whatagwan-gwan
wetin gwan-gwan
oye baby tell me na
repeat
(verse)
everything nwantinti/
o baby girl nwantinti/
all of my guys we do one thing/
we turn up the club oya nwantinti/
oya nwantinti/
dem dey rush us nwanti/
i look fine, i look posh/
all the girls like fine boys like us/
baby girl o nwantinti/
we turn up the club it’s nwantinti
i look fine, i look posh/
all the girls like fine boys like us
tell me na
(chorus)
whatagwan-gwan
whatagwan-gwan
wetin gwan-gwan
oye baby tell me na
repeat
(verse)
wetin the dealio/
i get card whey swipe one billion/
whatagwan today we k!lling am/
i be the one igwe dey bless me o oh-eh/
we k!lling am/
i get card whey swipe one billion/
whatagwan today we k!lling am/
i be the one igwe dey bless me o/
aye my ginger nwantinti/
look at my swagger nwantinti/
i get the money nwantinti/
girls them dey do me nwantinti/
ajaeze o!
oya nwantinti/
secure the bag o nwantinti/
now everything is kosher/
we living la vida loca
(chorus)
whatagwan-gwan
whatagwan-gwan
wetin gwan-gwan
oye baby tell me na
repeat
Random Song Lyrics :
- sketchof meal - sketchof men lyrics
- nikeboy - krawk lyrics
- children of the dark (2021) - mono inc. lyrics
- 내가 너의 위로되어 (under the tree) - w24 lyrics
- дискография (discography) - лилротя (lilrotya) lyrics
- suruba (clean) - lil careca lyrics
- quemas - ede (soy.ede) lyrics
- 01 - altea & specchiopaura lyrics
- phản bội chính mình - quân a.p lyrics
- sifu (2021) - juaninacka lyrics