lirik lagu whatagwan – ajaeze
one, two, three, four, che
(no lele)
ooo nana na na na
(no lele)
whatagwan, skelewu
conga conga conga
(verse)
money dey come, money dey go/
i no dey stress iwotago/
back in the days mi economy, no do well o/
but see me now/
aye my ginger nwantinti/
look at my swagger nwantinti/
i get the money nwantinti/
girls them dey do me nwantinti/
ajaeze o!
oya nwantinti/
secure the bag o nwantinti/
now everything is kosher/
we living la vida loca
(chrous)
whatagwan-gwan
whatagwan-gwan
wetin gwan-gwan
oye baby tell me na
repeat
(verse)
wetin the dealio/
i get card whey swipe one billion/
whatagwan today we k!lling am/
i be the one igwe dey bless me o oh-eh/
sugar, sugar nwantinti/
the money land o nwantinti/
take it commando nwantinti/
girls them dey do me nwantinti/
ajaeze o!
oya nwantinti/
secure the bag o nwantinti/
now everything is kosher/
we living la vida loca
(chorus)
whatagwan-gwan
whatagwan-gwan
wetin gwan-gwan
oye baby tell me na
repeat
(verse)
everything nwantinti/
o baby girl nwantinti/
all of my guys we do one thing/
we turn up the club oya nwantinti/
oya nwantinti/
dem dey rush us nwanti/
i look fine, i look posh/
all the girls like fine boys like us/
baby girl o nwantinti/
we turn up the club it’s nwantinti
i look fine, i look posh/
all the girls like fine boys like us
tell me na
(chorus)
whatagwan-gwan
whatagwan-gwan
wetin gwan-gwan
oye baby tell me na
repeat
(verse)
wetin the dealio/
i get card whey swipe one billion/
whatagwan today we k!lling am/
i be the one igwe dey bless me o oh-eh/
we k!lling am/
i get card whey swipe one billion/
whatagwan today we k!lling am/
i be the one igwe dey bless me o/
aye my ginger nwantinti/
look at my swagger nwantinti/
i get the money nwantinti/
girls them dey do me nwantinti/
ajaeze o!
oya nwantinti/
secure the bag o nwantinti/
now everything is kosher/
we living la vida loca
(chorus)
whatagwan-gwan
whatagwan-gwan
wetin gwan-gwan
oye baby tell me na
repeat
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu levent geiger › lirik lagu xxxtentacion & juice wrld – sad! mashup – levent geiger
- kumpulan lirik lagu local authority › lirik lagu marine flowers – local authority
- kumpulan lirik lagu goldenoak › lirik lagu for time – goldenoak
- kumpulan lirik lagu simon shackleton › lirik lagu borderliners – simon shackleton
- kumpulan lirik lagu null valley › lirik lagu thought is a virus – null valley
- kumpulan lirik lagu kill xantana › lirik lagu blind – kill xantana
- kumpulan lirik lagu the curse within › lirik lagu eternity – the curse within
- kumpulan lirik lagu k1ngcraz3 › lirik lagu error-404 / 420 [do not disturb pt. 1] – k1ngcraz3
- kumpulan lirik lagu kid akuma rewards1k › lirik lagu persona! – kid akuma!, rewards1k
- kumpulan lirik lagu schwizzle › lirik lagu robloxian high school, pt.2 – schwizzle