lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu my proposal – ak songstress

Loading...

adi ak
along time versatile
(abokyi ′en sound o)

fine fine boy, i want you
your eyebrows na too cute
if you be mine, i promise you
you go enjoy me pass your favourite food
i have been waiting for you to
call me and tell me how you feel
’cause when i see you in my neighbourhood
i dey pose but you no dey look my way

so baby, can′t you see this feeling dey over me?
as you see me currently it’s written all over me
in my society, ebi man we dey chase woman
but for you i am ready to break the rules and shoot my shot

i don’t want to (ooh ooh)
be waiting for you (ooh ooh)
i′m available (ooh ooh)
so i′m here with my proposal
i don’t want to (ooh ooh)
be waiting for you (ooh ooh)
i′m available (ooh ooh)
so i’m here with my proposal

if mohammed no go to mountain
the mountain must waka
ratio man to woman
no dey balance o you be matter
as i dey see you so
i no sey you be responsible
as you dey see me so
na packaging, oga, i be available

when i look into your eyes
i see my future paradise
the connection na tight o
i will be proud to be your wife
when i look into your eyes
i see my future paradise
the connection na tight o
i will be proud to be your wife

i don′t want to (ooh ooh)
be waiting for you (ooh ooh)
i’m available (ooh ooh)
so i′m here with my proposal
i don’t want to (ooh ooh)
be waiting for you (ooh ooh)
i’m available (ooh ooh)
so i′m here with my proposal

so baby, can′t you see this feeling dey over me?
as you see me currently, it’s written all over me
in my society, ebi man we dey chase woman
but for you i am ready to break the rules and shoot my shot

i don′t want to (ooh ooh)
be waiting for you (ooh ooh)
i’m available (ooh ooh)
so i′m here with my proposal
i don’t want to (ooh ooh)
be waiting for you (ooh ooh)
i′m available (ooh ooh)
so i’m here with my proposal

ooh
ooh ooh ooh
ooh, i’m here with my proposal
ooh
ooh ooh ooh
ooh, i′m here with my proposal

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...