lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu pda – alpha ojini

Loading...

(alpha)
yeah yeah
i go carry your matter come outside
no dey do me four one nine
my battery don die, i don dey call your line oh
e don dey resemble four one nine
ehhh
omoge kilonshele gan gan gan oh
all this pda around me, me sef i for like love
see as this your matter na wetin i dey on top
all i wanna do is show you love, show you love
all that i wanted was to give you all you need
i go carry your matter come outside
all that i wanted was to give you all you need
i keep coming back for the body
keep coming back for the body
cos i’m in love, i can’t keep it on a low
can’t keep it on a low
i’m in love, i can’t keep it on a low
i can’t keep it on a low oh oh oh
can’t keep it on a low
i can’t keep it on a low oh oh oh
can’t keep it on a low
i can’t keep it on a low oh oh oh
oh oh oh yeah
na the body be the koko
she say what’s love, na the pipe be the koko
she say what’s love, na the body be the koko
she say what’s love
(mi abaga)
yo alpha add me likkle bass
when you in the room girl, things ah lituate
i love it when you dance baby, and wiggle waist
i fit to face your papa ask him if he’s free from six to eight today
so we can just relate
cos shebi we go soon relate
alpha bet me say i no fit spell it out like alphabet
i said alpha but give me an alpha beat
and i’ll forget my pride and tell her how perfect she is
pretty like alpha beach
where the water touch the land
it’s real beauty, no counterfeit
wanna tickle her toes like say i been dey count her feet
and these n*ggas they can’t compete
they can’t ah fit to answer fifty questionnaires about the ways you special dear it’s getting clear
like left and right leg of the same shoe, we are meant to pair
and life is looking like a thing that we are meant to share
no dey fear to enter baby, n0body can interfere
i wanna hug you tight and keep you warm like winter wear
so give me your number girl, before your friends appear
yeah

(alpha)
all that i wanted was to give you all you need
i go carry your matter come outside
all that i wanted was to give you all you need
i keep coming back for the body
keep coming back for the body
cos i’m in love
this your love dey do me one kind
one kind, one kind
cos i dey feel like say you price my heart but you no wan buy
omoge why you chop my eye
i’m finna take back my love
if i’m not who you want
girl you got me messed up
i go comot monkey hand for pot
before i end up on life support oh
all this for what
shebi na because
all that i wanted was to give you all you need
i go carry your matter come outside
all that i wanted was to give you all you need
i keep coming back for the body
keep coming back for the body
cos i’m in love, i can’t keep it on a low
can’t keep it on a low
i’m in love, i can’t keep it on a low
i can’t keep it on a low oh oh oh
can’t keep it on a low
i can’t keep it on a low oh oh oh
can’t keep it on a low
i can’t keep it on a low oh oh oh oh
can’t keep it on a low
can’t keep it on a low oh oh oh
can’t keep it on a low
i can’t keep it on a low oh oh oh
(kemismallzz)
like james bond, he approaches his mate with a pickup line buried in s*xual innuendo. how do you take your coffee? one hump or two?
i mean, i want to hump you
not every female responds to his advances
but when a match does happen, it’s magical

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...