lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu oh no – alpha p

Loading...

[intro]
baby oh no
baby oh no
come take my soul
hmmm

[verse 1]
would you love someone like me my girl?
wey no get any money but i go treat you well
oya bebe, would you love someone like me my girl?
wey no go give you problem but go fit solve your problems

[pre*chorus]
hah, hold on tell me wetin i no go do for love
anything you tell me i go do full stop
biggie money, me i no fit do
oh no baby, just call anytime i dey available
true love, no be my money we go dey prove
no run baby why you wan dey do me so?
oh

[chorus]
baby oh no
baby oh no o oh
where you wan go?
come take my soul
baby oh no
baby oh no o oh
where you wan go?
come take my soul
[verse 2]
where the green light goes that’s where my lady she go go
she no go suffer for me o abi na loving she go chop
and all the people they don’t know that i’ve been waiting on the road
i no know wetin do me o wey turn me to full mumu
oh yeah yeah i’m in trouble

[pre*chorus]
hold on tell me wetin i no go do for love
anything you tell me i go do full stop
biggie money, me i no fit do
oh no baby, just call anytime i dey available
true love, no be my money we go dey prove
no run baby why you wan dey do me so?
oh

[chorus]
baby oh no
baby oh no o oh
where you wan go?
come take my soul
baby oh no
baby oh no o oh
where you wan go?
come take my soul

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...