lirik lagu no new friends (nnf) – amevor x freddie gambini
verse1: amevor
tough times, no friends
adey in zone no go contest
now chop time, no friends
i’m chilling and i don’t want no stress
the time adey hustle for the money
n0body ever been there for me
now am shining, i’m counting my cedis
you dey come do your body like you know me
naa, no new friends
adey chill for my corner, no new friends
mmm brand new benz
i say f*ck what you think, no new friends
hook: amevor
listen to what i’m saying
if you dey wanna blow never stop praying
you for work harder, mese mangyae da
do you really hear what i am saying?(2x)
verse 2: freddie gambini
wake up
know wetin you want
know where you want go
cus in this life
all the people
wey dey follow you
wey go make you blow
or go make you fall
no lie no lie yeah
i put this on my life yeah
as you dey my side abeg keep the vibe correct
no be joke abeg yeah
lets talk about the benz
let’s talk about the peng ting coming down the stairs
i see a lot of n*ggas they be acting all depressed
man i need some motivation on getting that check
my trust level high from the bottom
privacy i need that cus a lot of n*ggas sell out
turning all my l’s into millions
i’m talking big time millions
step into the building like a stallion
man i’m a stallion
trust level high from the bottom
privacy i need that cus a lot of n*ggas sell out d*mn
d*mn they wish i fell out but i never fell out
f*ck your friendship
i got a boat now we sail out d*mn
hook: amevor
listen to what i’m saying
if you dey wanna blow never stop praying
you for work harder, mese mangyae da
do you really hear what i am saying?(2x)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu snarebyt › lirik lagu jonggol – snarebyt
- kumpulan lirik lagu hells lust › lirik lagu the last orgasm – hell’s lust
- kumpulan lirik lagu manni › lirik lagu ich und ich – männi
- kumpulan lirik lagu vrthur › lirik lagu devilman – vrthur
- kumpulan lirik lagu 山下達郎 tatsuro yamashita › lirik lagu “queen of hype” blues – 山下達郎 (tatsuro yamashita)
- kumpulan lirik lagu nenzox › lirik lagu find me (intro) – nenzox
- kumpulan lirik lagu tokimonsta › lirik lagu solitary joy – tokimonsta
- kumpulan lirik lagu tee tttg › lirik lagu fosho – tee (tttg)
- kumpulan lirik lagu nejma nefertiti › lirik lagu eat now pay later – nejma nefertiti
- kumpulan lirik lagu tony yayo › lirik lagu everywhere we go (remix) – tony yayo