lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu anybody – andrae tsc

Loading...

[chorus: ]
anybody wey you see dey happy dey smoke
me i no dey judge cause i know say ehi choke
anybody wey dey smile dey on molly
me i no dey judge cause me seff i no holy

[verse 1: ]
i’m living my life like it’s a d*mn maze
make i no lie man, i’ve been damaged
days passed and months passed
i just hope that this will pass too
oh they told me that this will be easy
they said that all i have to do is just believe it
but it’s more than that
more than that
thank god my head no be show glass
you for see wetin me i dey hide
you for see say me i don near mad
on top all these things me i still smile

[bridge: ]
man i need to take this pain away (take this pain oh )
i need someone to take this cross away
slowly losing my mind
slowly losing my mind
[chorus: ]
anybody wey you see dey happy dey smoke
me i no dey judge cause i know say ehi choke
anybody wey dey smile dey on molly
me i no dey judge cause me seff i no holy
anybody wey you see dey happy dey smoke
me i no dey judge cause i know say ehi choke
anybody wey dey smile dey on molly
me i no dey judge cause me seff i no holy

[refrain: ]
me i no judge anybody
just do what makes you happy
me i no dey judge anybody

[verse 2: ]
i just wan cry but i no fit
deep down i know i be misfit oh
i just wan high but i no fit
cause this weed don expensive oh
anxiety has taken over my reality
ohh ohh
ohh ohh
me i dey cry behind social media
pass me my phone make i call my dealer
roll up my sorrow in aboki rizler
cause i’m only happy when i’m high oh ohh ohh
me i dey cry behind social media
pass me my phone make i call my dealer
roll up my sorrow in aboki rizler
cause i’m only happy when i’m high oh ohh ohh
[chorus: ]
anybody wey you see dey happy dey smoke
me i no dey judge cause i know say ehi choke
anybody wey dey smile dey on molly
me i no dey judge cause me seff i no holy
anybody wey you see dey happy dey smoke
me i no dey judge cause i know say ehi choke
anybody wey dey smile dey on molly
me i no dey judge cause me seff i no holy

[outro: ]
anybody anybody anybody oh
anybody anybody anybody
anybody anybody anybody
anybody anybody anybody
anybody anybody anybody
anybody anybody anybody

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...