
selense - apolo imon lyrics
-chants & hums-
chorus
i dey my selensè
selensè
you for dey your selensè
selensè
selensè na category
category
selensè e get e meaning
plenty plenty meaning
but who no know go know
the thing wey dey sweet na the tin wey dey k!ll you slow
you no go know if i high è do
cause i dey stay on my own you for stay on your own too
chorus
i dey my selensè
selensè
you for dey your selensè
selensè
selensè na category
category
selensè e get e meaning
plenty plenty meaning
verse
guess who’s back with a foreign vybe
ethnic flow from the motherland feeling like obie trice
i’m wise, more like over wise
so don’t tell me i’m a monkey when i don’t like bananas
it’s bananas
it’s bananas
the way you hate my race
pour water on my face when i sleep now i feel misplaced
i think i do not like this place
na so wayo wayo dem dey do us for this place
dem dey do us for this place
chours
i dey my selensè
selensè
you for dey your selensè
selensè (2x)
selensè na category
category
selensè e get e meaning
plenty plenty meaning (2x)
Random Song Lyrics :
- secure the bag - coyote jo bastard lyrics
- nature under the knife - solipse lyrics
- never tell - mnca lyrics
- dolce gabbana - maksimal al lyrics
- uncle tom's cabin '99 - warrant lyrics
- good luck rd. - harmony woods lyrics
- a ban met pa - enom lyrics
- monochrome - a$tro boi lyrics
- hospital beds ii - ethel cain lyrics
- covered bridges - kitchen dwellers lyrics