lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu selense – apolo imon

Loading...

-chants & hums-

chorus
i dey my selensè
selensè
you for dey your selensè
selensè
selensè na category
category
selensè e get e meaning
plenty plenty meaning

but who no know go know
the thing wey dey sweet na the tin wey dey k!ll you slow
you no go know if i high è do
cause i dey stay on my own you for stay on your own too

chorus
i dey my selensè
selensè
you for dey your selensè
selensè
selensè na category
category
selensè e get e meaning
plenty plenty meaning

verse
guess who’s back with a foreign vybe
ethnic flow from the motherland feeling like obie trice
i’m wise, more like over wise
so don’t tell me i’m a monkey when i don’t like bananas
it’s bananas
it’s bananas
the way you hate my race
pour water on my face when i sleep now i feel misplaced
i think i do not like this place
na so wayo wayo dem dey do us for this place
dem dey do us for this place

chours
i dey my selensè
selensè
you for dey your selensè
selensè (2x)
selensè na category
category
selensè e get e meaning
plenty plenty meaning (2x)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...