lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu grace – astrokulture

Loading...

say i don start to
think again

coz e be like say
na only my matter
wei just dey burst their brain

if i start to
level up

them go say
i no dey
dey my lane
so i thank god

for blessings wei
dey come my way

so i can’t complain

na to double hustle
everyday

coz if money no fall
say n0body go dey call my name

as you listen to my song

i just hope say
you dey hear the pain

i dey try to double up

but this hustle sef dey
cause migraine
e dey burst my brain

chorus:

say as long
as night go dey

i believe say
day go break

goddie no go gimmе
watin i no fit take

make them stop
dеy eye my grace

say me i gats shayoo
say me i gats shayoo

say as tough
as it may be

as this la la
dey with me

inspiration no go
finish for body
i go blow
and stay happy

say me i gats shayooo
say me i gats shayoo

verse:

say hennessy
dey sweet body

so me i want my
money

coz i no go like
to follow person
gum body

or to follow pesin
beg pesin

make these motherf*cking
haters no go see pesin

say me i don dey learn
lesson

i be helper
i be helper
till then cast pesin

oluwa
make e sure for me

say i don start to
think again

coz e be like say
na only my matter
wei just dey burst their brain

if i start to
follow up

them go say
i no dey
dey my lane

so i thank god

for blessings wei
dey come my way

so i can’t complain

chorus:

say as long
as night go dey

i believe say
day go break

goddie no go gimme
watin i no fit take

make them stop
dey eye my grace

say me i gats shayoo
say me i gats try shayoo

say as tough
as it may be

as this la la
dey with me

inspiration no go
finish for body

i go blow
and stay happy

say me i gats shayooo
say me i gats try shayoo

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...