lirik lagu danger man – asufii
verse 1 (odafe)
me i finna take my life in a snap
finna picture this e go clear like die
i cannot do it just once
it’s like a loop, i do this repeatedly
shey you wan kpai
me i finna help you to die
sometimes i dey feel my soulmate cry
many many times i dey k!ll her vibe
ohh ohhh
bridge (asufii)
what do we know
been in my feelings go insane going emo
end of the wicked nah cruel santino
is he down in the grave, only god knows
(2x)
hook (asufii)
k!ll a man like danger man
you no fit run from man, k!ll a man down
k!ll a man like danger man
you no fit run from man, k!ll a man down
(2x)
verse 2 (odafe)
sometimes they dey tell me say make i choose sides buh i don’t know me i’m so cold
sometimes i dey wonder why what if i take life me i go dey cold
lni, i good innnit
i don baje even in my feelings
i dey do bad even when i’m sinning
i no fit sad i don throw my feelings
bridge (asufii)
what do we know
been in my feelings go insane going emo
end of the wicked nah cruel santino
is he down in the grave, only god knows
(2x)
hook (asufii)
k!ll a man like danger man
you no fit run from man, k!ll a man down
k!ll a man like danger man
you no fit run from man, k!ll a man down
(2x)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu duelle › lirik lagu your addiction (disfigure remix) – duelle
- kumpulan lirik lagu dorian grau › lirik lagu hofnarr – dorian grau
- kumpulan lirik lagu luv resval › lirik lagu venom – luv resval
- kumpulan lirik lagu клава кока kiava koka morgenshtern › lirik lagu мне пох (mne poh) [acoustic version] – клава кока (kiava koka) & morgenshtern
- kumpulan lirik lagu mulahbae › lirik lagu three years – mulahbae
- kumpulan lirik lagu wild pink › lirik lagu you can have it back – wild pink
- kumpulan lirik lagu eradicator › lirik lagu manipulhate – eradicator
- kumpulan lirik lagu bodies of water › lirik lagu women in love – bodies of water
- kumpulan lirik lagu david gray › lirik lagu the white owl – david gray
- kumpulan lirik lagu isaackido › lirik lagu fall in love – isaackido