lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu keep on rocking – avante

Loading...

[pre*chorus: frayz]
i don pour my shayo
i don sly my guys
i don give you like a million signs
so you know wassup
i don light my claro
i look in your eyes
girl you’re so d*mn fine

[chorus: frayz]
omo aje
i dey feel you, aje
i dey see you, aje
you go cause gobe
but keep on rocking, aje
i dey feel you, aje
i dey see you, aje
you go cause gobe
but keep on rocking, aje
keep on rocking
keep on rocking, aje, aje
keep on rocking
[verse 1: ajebo hustlers]
shebi you know the thing wey you dey do dey get ripple effect on me
shebi you know say when you rub my body dey easing the stress on me
everything perere
girl you looking so fine in your gelele
e dey make me dance werepe
oh baby i would like to celebrate
baby elevate you

[pre*chorus: frayz]
i don pour my shayo
i don sly my guys
i don give you like a million signs
so you know wassup
i don light my claro
i look in your eyes
girl you’re so d*mn fine

[chorus: frayz]
omo aje
i dey feel you, aje
i dey see you, aje
you go cause gobe
but keep on rocking, aje
i dey feel you, aje
i dey see you, aje
you go cause gobe (kpos)
but keep on rocking, aje
[verse 2: ajebo hustlers]
from the day that i saw you, i know say na me go make you break your curfew
as long as you dey with me no one fit touch you
i would love and adore you
we still dey good abi
you make my thing rise like ijebu garri
my padi padi, we dey gali gali
baby i need more love
she say na you sabi

[pre*chorus: frayz]
i need overdose
got me on my toes
i need overflow of your clothes on my clothes
girl i leave all my bros
them no fit oppose
i wan see you close ’cause you’re so d*mn fine

[chorus: frayz]
omo aje
i dey feel you, aje
i dey see you, aje
you go cause gobe
but keep on rocking, aje
i dey feel you, aje
i dey see you, aje
you go cause gobe
but keep on rocking, aje
keep on rocking
keep on rocking aje, aje
keep on rocking
keep on rocking
(original)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...