lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu amaka – awesome hc

Loading...

everywhere good, everywhere nice
everywhere stew, everywhere rice
amaka baka dey make my man rise
dey make me no go fit talk, just my eyes

omo back no be today, e don tey
but amaka own different, i come dey…
wonder wetin dey for her own waist
weh dey make all my guys dem wan crase

because even if i…
want to chaik her
her bigi baka
fit turn me maga
i no go like to dey
spend my rabba
for baka matter
later i come dey para

but i really wonna
nak amaka
but pata pata
i no too gather
i wan avoid her
but it’s getting harder
anytime she waka
my head dey scatter

amaka, amaka
your baka dey scatter
my mind
amaka, amaka, amaka
wine o jeje

amaka, amaka
your baka dey scatter
my mind
amaka, amaka, amaka
wine o jeje

i come this life to chop, to chill, to enjoy and make name
no be to suffer
i no go let no one to come and destroy my main aim
not even amaka

who give adam the apple shey na eve
satan dey use some women to come thief
many people weh yansh don deceive
like amaka baka hard to look and leave

because even if i…
want to chaik her
her bigi baka
fit turn me maga
i no go like to dey
spend my rabba
for baka matter
later i come dey para
but i really wonna
nak amaka
but pata pata
i no too gather
i wan avoid her
but it’s getting harder
anytime she waka
my head dey scatter

amaka, amaka
your baka dey scatter
my mind
amaka, amaka, amaka
wine o jeje

amaka, amaka
your baka dey scatter
my mind
amaka, amaka, amaka
wine o jeje

ije ije ije
ije ije…
omo…
every man with figure seven go need a woman with a figure eight
normal levels…
everywhere good omo everywhere nice
focus!

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...