lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu man – awesome hc

Loading...

man * awesome hc

awesome hc:
man go wake every morning
wetin man go do?
na to look for the money
family go gat to chew
everyday man is working
pikin go go school
and the bills just keep on coming
and man no get excuse
many challenges challenges challenges
that we face, that we face, that we face
every single man dey run e race
and the things dem weh a man dey steady chase
fit make a man to crase

we carry wеight, carry weight, carry weight
you gats be fit, gat bе fit, no be faith

every single man dem can relate
to every single thing weh i dey say
mehn i dey cap you reals

hook:
nah no be beans ah
say to be a man no be beans ah

nah no be beans ah
say to be a man no be beans ah

nah no be beans ah
say to be a man no be beans ah

nah no be beans ah
say to be a man no be beans ah

kaptain (verse):
h*llo mummy, mummy keep calling
h*llo baby, baby keep billing

current mood, moody, ‘state of mind’ cast
man just dey sad
man no get cash

to be a man hard
i don fold my track
n0body drop information say sapa dey around

na em dey my yard
dey make everything hard
left home to feed home never see food chow

man to man you know
man gats get the dough
man gats rock and roll

brother man you know
na location be road
to locate the dough

i gats get your back
you gats get my back
you know the street cold
brother, uche face gats show
puff and pass the smoke…

hook:
nah no be beans ah
say to be a man no be beans ah

nah no be beans ah
say to be a man no be beans ah

nah no be beans ah
say to be a man no be beans ah

nah no be beans ah
say to be a man no be beans ah

awesome hc:
you go try balance
you go try kpos
you go try gallant
you go strong

though we know that n0body is really righteous
life e fit to tight like you dey inside titus

i say you go try balance
you go try kpos
you go try gallant
you go strong

though we know that n0body is really righteous
life e fit to tight like you dey inside titus

but we roll….

hook:
nah no be beans ah
say to be a man no be beans ah

nah no be beans ah
say to be a man no be beans ah

nah no be beans ah
say to be a man no be beans ah

nah no be beans ah
say to be a man no be beans ah

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...