lirik lagu yayayo – awu
e song
(dj karl upon the beat)
uuuh uuuh uuuh
wowowowo yea yeah yeah
awu sing song. awu sing song
la vie jolie, l’argent est chaud à mort
oublie la bière maintenant je veux ciroc
for kongossa, you no go lock your mop
tell monica, tell monica say i don di run e pala
the musician wey comot cameroon
that musician wey comot cameroon
i sing the song and people saw my song
ma song go make’am echo and side side
for cote d’ivoire they do me yayayo
nigeria people do me yayayo
ma ghana girls do me yayayo
kampala girls di do me yayayo
me and you, we like to make money
when i get money, i like for chop money oh
me and you, we like to make money
when i get money, i like for chop money oh
i k!ll the beats when i control the surface
sol la so t-ti la so la fa sol
i be manyaka boy for grow i suffer
because i no get man wey dey for up
ma vie va changer mon dieu est en haut
je marche vers mon succès
ma vie va changer mon dieu est en haut
je marche vers mon succès
ohh yeah
the musician wey comot cameroon
that musician wey comot cameroon
i sing the song and people saw my song
ma song go make’am echo and side side
for brazzaville they do me yayayo
soweto girls they do me yayayo
for mozambique they do me yayayo
angola people do me yayayo
me and you, we like to make money
when i get money, i like for chop money oh
me and you, we like to make money
when i get money, i like for chop money oh
everywhere i go they put their eyes on me
if i ever do you wrong, accept apology yeah
everywhere i go they put their eyes on me
if i ever do you wrong, accept apology yeah yeah
bamenda people do me yayayo
douala people do me yayayo
yaundé people they do me yayayo
my ub girls do me yayayo
me and you, we like to make money
when i get money, i like for chop money oh
me and you, we like to make money
when i get money, i like for chop money oh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu void fdvoidmusic › lirik lagu my mind (intro) – void (fdvoidmusic)
- kumpulan lirik lagu nicke 3000 › lirik lagu ti si kreten (outro) – ničke 3000
- kumpulan lirik lagu david f bello › lirik lagu little thing – david f. bello
- kumpulan lirik lagu james taylor › lirik lagu moon river – james taylor
- kumpulan lirik lagu erual › lirik lagu stay – erual
- kumpulan lirik lagu yashira › lirik lagu ignis (ascend) – yashira
- kumpulan lirik lagu z e › lirik lagu hss – z.e
- kumpulan lirik lagu david f bello › lirik lagu in the songs i wrote – david f. bello
- kumpulan lirik lagu ben dickey alia shawkat › lirik lagu blaze & sybil’s lullaby – ben dickey & alia shawkat
- kumpulan lirik lagu yukihiro takahashi › lirik lagu the april fools – yukihiro takahashi