lirik lagu commas!!! – ayra starr, rema
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
[intro]
(initiating rage process)
oh
oh no
eh*yeah, eh*yeah
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
[verse 1]
na which kind life wey i never see?
i carry god, so i fear nothing
steady increasing the commas
comma, comma, comma
original, no be parody
e no fit clear for your memory
whether na winter or summer, ajeh
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
[pre*chorus]
barbados, havana, livin’ life
see my fire burnin’ bright
wetin dey inside me?
smallie wey dey mighty
dem never know i kala tori mo fine
check and balance everything inside my mind daily
trust me, you can’t fool me
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
[chorus]
energy wrong, i log off (log off)
mowa friendly and conscious (and conscious)
i’m allergic to isokuso
i’m not ready for confusion (no, no, no, no)
dem telly me make i show love (show love)
sability on gbona
everything na connection
i’m not ready for confusion, oh
[verse 2]
things happen inside life
draw tattoo, make i live my life
dreams come true, if na fight
fight the fight, make you no go tire
fire dey go, fire dey go
you need to put your body and soul
leave your worries alone
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
[pre*chorus]
barbados, havana, livin’ life
see my fire burnin’ bright
wetin dey inside me?
smallie wey dey mighty
dem never know i kala tori mo fine
check and balance everything inside my mind daily
trust me, you can’t fool me (oh)
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
[chorus]
energy wrong, i log off
mowa friendly and conscious
i’m allergic to isokuso
i’m not ready for confusion (no)
dem telly me make i show love
sability on gbona (on gbona)
everything na connection
i’m not ready for confusion (confusion)
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
[outro]
na which kind life wey i never see?
i carry god, so i fear nothing
steady increasing the commas
comma, comma, comma
eh*yeah
eh*yeah, yeah*yeah (london)
steady increasing the comma
comma, comma, comma
─── ⋆⋅☆⋅⋆ ──
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lil peep lil tracy › lirik lagu giving girls cocaine – lil peep & lil tracy
- kumpulan lirik lagu abstract › lirik lagu puppet show – abstract
- kumpulan lirik lagu montgomeries › lirik lagu it’s not only me – montgomeries
- kumpulan lirik lagu yovie widianto tulus glenn fredly › lirik lagu adu rayu – yovie widianto, tulus, glenn fredly
- kumpulan lirik lagu daisy del castillo › lirik lagu ikaw dodong ko – daisy del castillo
- kumpulan lirik lagu charlie heat › lirik lagu charlie weak – charlie heat
- kumpulan lirik lagu 莊心妍 › lirik lagu 中文版 – 莊心妍
- kumpulan lirik lagu tag shai › lirik lagu pollux – tag shai
- kumpulan lirik lagu the katherines › lirik lagu ultra violet – the katherines
- kumpulan lirik lagu derya › lirik lagu ay tutulmadan – derya