lirik lagu sability – ayra starr
[intro]
london (london)
[verse 1]
e n lę oh
greet everybody for here oh
padi jo shey shey pęlę oh
mo ti so funwon tęlę oh
belle oh
deliver like i get belle oh
dem say i dey go cele oh
dem say i dey go cele oh
[pre*chorus]
espiritu fortuna
i go make you jo dada
shey you getty the power
sweety passy amala ketu
shinji kagawa
jesu kristi loba wa
got them falling yakata
you know as e sabi girl dey do
[chorus]
sabi oh, oh*oh (come on, come on)
sabi oh, oh*oh*oh*oh*oh*oh
sabi oh, oh*oh (come on, come on)
sabi oh, oh*oh*oh*oh*oh*oh (oya na)
[instrumental break]
[verse 2]
oni reason
oni reason why dem dey call me oloyin
while you beefing, i’m still lеading
k!ll anything i no fit miss
you no go fit in my shoes
high fashion, jimmy choo
wanna sip some jin and juice
tomorrow will bе okay
[pre*chorus]
espiritu fortuna
i go make you jo dada
shey you getty the power
sweety passy amala ketu
shinji kagawa
jesu kristi loba wa
got them falling yakata
you know as e sabi girl dey do
[chorus]
sabi oh, oh*oh (come on, come oh)
sabi oh, oh*oh*oh*oh*oh*oh
sabi oh, oh*oh (come on, come on)
sabi oh, oh*oh*oh*oh*oh*oh (oya na)
[instrumental break]
[outro]
espiritu fortuna
i go make you jo dada
shey you getty the power
sweety passy amala ketu
shinji kagawa
jesu kristi loba wa
got them falling yakata
you know as e sabi girl dey do
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu emissary › lirik lagu yours – emissary
- kumpulan lirik lagu natalia szroeder › lirik lagu 1-2 x – natalia szroeder
- kumpulan lirik lagu bangwhite › lirik lagu chicago – bangwhite
- kumpulan lirik lagu major xp › lirik lagu bust it down – major xp
- kumpulan lirik lagu chimerix › lirik lagu sins – chimerix
- kumpulan lirik lagu jayla brown › lirik lagu leave the light on – jayla brown
- kumpulan lirik lagu wouter hamel › lirik lagu jordan sky – wouter hamel
- kumpulan lirik lagu morphine › lirik lagu moons of jupiter – morphine
- kumpulan lirik lagu sucioperro › lirik lagu your summer is my winter – sucioperro
- kumpulan lirik lagu make out life › lirik lagu roses ( goodbye ) – make out life