lirik lagu omahema – ayzay
yee eee
ooh naa na
ayzay, on the microphone
ooh naa na
i’m k!lling this song one time
one time, eeh, yeee
i want you for life oh my babyyyy
na you, way give me joy, oh my babyyyy, yee eee
you dey swift my pain, oh my babyyyyy, yee eeee
you restart my heart, oh my sheriii, co co, ya yaaa
sweet chocolate
na you, i go date
make we relate
i no won delay oooo
sweet chocolate
na you, i go daaate
make we relate
i no won delayyyy
say, omahema, lemme treat you wella eeh
ooo wo aw aw aw aw yeeaahh, eahh, eahh, eahh
say, omalicha, lemme be your lover eeh
be your lover eeehh, ooh nana
under thе rain, girl, i go be your umbrella eeh
ella ellla, еlla ella ella, ella ella
pretty cinderella, ooo ooo
because i love, love, love, love you
my papa, carry me go sancooo
them think say, i don psycho
because i love, love, love, love you
my mama, flog my yansh
say, i be omo olodo ooo ay aaa
sweet chocolate
na you, i go date
make we relate
i no won delay oooo
sweet chocolate
na you, i go daaate
make we relate
i no won delayyyy
say, omahema, lemme treat you wella eeh
ooo wo aw aw aw aw yeeaahh, eahh, eahh, eahh
say, omalicha, lemme be your lover eeh
be your lover eeehh, ooh nana
soromu, kanyi laba, laba
odo yewu, ooh na
soromu, kanyi kuba, kuba
oyo yo mu, eeh
say, nwa mara nma dancey ooo
nwa mara nma, shakey ooo
stay with me, iyawomi
baby, baby, baby, baby yoo, yoo eeh
i want you for life oh my babyyyy
na you, way give me joy, oh my babyyyy, yee eee
you dey swift my pain, oh my babyyyyy, yee eeee
you restart my heart, oh my sheriii, co co, ya yaaa
sweet chocolate
na you, i go date
make we relate
i no won delay oooo
sweet chocolate
na you, i go daaate
make we relate
i no won delayyyy
say, omahema, lemme treat you wella eeh
ooo wo aw aw aw aw yeeaahh, eahh, eahh, eahh
say, omalicha, lemme be your lover eeh
be your lover eeehh, ooh nana
under the rain, girl, i go be your umbrella eeh
ella ellla, ella ella ella, ella ella
pretty cinderella, ooo ooo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu babak jahanbakhsh › lirik lagu mano baroon – babak jahanbakhsh
- kumpulan lirik lagu zekhi blue › lirik lagu hawaiian punch – zekhi blue
- kumpulan lirik lagu tiigrikutsu › lirik lagu slow cooker feat. mäxinho & l2 – tiigrikutsu
- kumpulan lirik lagu luckydzidzia › lirik lagu szaman – luckydzidzia
- kumpulan lirik lagu nesim najih › lirik lagu walou – nesim najih
- kumpulan lirik lagu us valentino › lirik lagu commando – $us valentino
- kumpulan lirik lagu rebecca ferguson › lirik lagu don’t want you back – rebecca ferguson
- kumpulan lirik lagu ncu veteran › lirik lagu latina – ncu veteran
- kumpulan lirik lagu kebee › lirik lagu 틈 (fissure) – kebee
- kumpulan lirik lagu 5 billion in diamonds › lirik lagu glider – 5 billion in diamonds