lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu distance – azixx

Loading...

distance lyrics
verse 1:
i dey lockdown, no be pandemic wey dey bother me
but my brain don shut down (e don shut down)

cuz you’re nowhere to be found
and i feel i lost a part of me
cuz you’re nowhere to be found, it’s what i mean by distance

cuz i only getti one life and i wan live this life with you
kele demma plenty oh but me book a table for two

hook:
cuz i got you for life
girl just you and i
this love no go die
distance is a liar

ohhh u try
a special kind of vibe
you give me every timе
your stubborn*head dey choke е me
but na why u be vibe

interlude:
somebody find my baby
somebody find my
x2
verse:
lori iro, ni love ti wan so oh
i no wan getti that type of love
call ambulance ko tete ma bo
i wan od ontop this your love

arewa lomo
omo gidi
swear your body necessary
no be just to uhnn , i love company oh
if una your ur matter
i go still dey kolo kolo kolo

arewa lomo
omo gidi
swear your body necessary
no be just to uhnn , i love company oh
if una your ur matter
i go still dey follow follow follow you go

cuz i only getti one life and i wan live this life with you
kele demma plenty oh but me book a table for two

hook:
cuz i got you for life
girl just you and i
dis love no go die
distance is a liarrrrrr
ohhh u try
a special kind of vibe
you give me everytime
your stubborn*head dey choke e me
but na why u be vibe

na why you be vibe
yege na why you be vibe
girl you change my life
oh i oh i

interlude:
somebody find my baby
somebody find my
x2

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...