lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu energy – babao

Loading...

intro:
(producer tag)
oyo ! oye oye eh eh ! oyo ! badman ting yuh get that

energy better protect your energy eh enemies but they be acting like a friend of me ah jealousy ! is all i see hmmmm better protect your energy

verse one
eh i got my back like a loaded truck
some n*ggas doing time we go show dem love
people wey hold me down we go pull dem up
haters wеy lose talk omo na upper cut
cos wherе you been dey when your bros owu dey heat
if i talk nonsense olohun na who dey breathe
everytime mo mugbele o’boy na me dey sh*t
steady dey give them vibe omo is a hit
if no be quality vibe oloshi shift
back then na fan yogo ati fish roll
chopping my bolli fried dodo when i hit the road
omo as you get older you go get bold toba de wonu aye mehn you go get cold
ice cold like a polar bear xcobar lomo ton walahi oti pe ibadan iwo road iyana church oti pe ehn eh !

chorus
energy better protect your energy eh
enemies but they be acting like a friend of me oh ye ye !
jealousy is all i see ehh !
oh yeah better protect your energy ee !
(owo ariwo o raa ile)
verse two
gliding on my own wave on a f*cking skateboard
i won show the world i’m a indigene of lagos
singlet lori shokoto to ni gator bye to my crocs later alligator
bebe lo on sare lori motion
eni o lowo diamond oma wo kpanda
this life na black and white just like a panda
live your life stress free without a scandal
iwofa lenu e le sosokuso mo ya fi won le koma kokokuko

chorus
energy better protect your energy eh
enemies but they be acting like a friend of me oh ye ye !
jealousy is all i see ehh !
oh yeah better protect your energy ee

adlibs
(owo ariwo o raa ile, owo ariwo o rale yeee eh energy better protect your energy ee ehn enemies they be acting like a friend of me ye ye jealousy is all i see eeh)

producers tag
taleen ondamix

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...