lirik lagu see level – backroad gee
[intro: olamide]
ehn so my people ehn
if u hear me say arararara
you say ororororo
like say you see ororo for oju oloro
u get me, you shout very well
so we are about to go now
arararara
ororororo
[chorus: olamide]
omoge what it do i no mean to be rude
if you no mind i go like to dey be your boo
if you know the level, when you feel the level
no dey show me level
omo omo
see level see level see level see level
shake your bumper na bumper na ge ge ge
see level see level see level see level
make you go down na go down na ge ge ge
see level see level see level see level
make e turn down na under na ge ge ge ge
see level see level see level see level
no dey buga na buga ge ge ge ge
[verse 1: backroad gee]
make my heart do dey kekeke
baby shaking your bumper sh*llalaer
see level, see level ohhh ohhh
baby factory setting, watch me set the level
don’t mess with guy man will turn to a rebel
i can show you levels anytime off the day
in the middle of the night
in the middle of the day
tell your friends don’t play with me
far away they stay from me
tell your friend don’t play with me
shaku on the beat, gbese for me
[chorus: olamide]
omoge what it do i no mean to be rude
if you no mind i go like to dey be your boo
if you know the level, when you feel the level
no dey show me level
omo omo
see level see level see level see level
shake your bumper na bumper na ge ge ge
see level see level see level see level
make you go down na go down na ge ge ge
see level see level see level see level
make e turn down na under na ge ge ge ge
see level see level see level see level
no dey buga na buga ge ge ge ge
[verse 2: backroad gee]
i don’t want trouble, babe don’t be vex
i could set levels i could set trends
top*down baby in the middle of the ends
top*down babe in the middle of the ends
top*down baby in the middle of the ends would you hold it for me
would you forget all your friends
sorry baby girl, i don’t mean been to be rude
what you doing right dere
man you know it’s ain’t cool
i’m with the champagne poppers
drop top dropper, can’t come around
that’s a mess with the
make you take a shot, see double see levels
make you take a shot, see double see levels
[chorus: olamide]
omoge what it do i no mean to be rude
if you no mind i go like to dey be your boo
if you know the level, when you feel the level
no dey show me level
omo omo
see level see level see level see level
shake your bumper na bumper na ge ge ge
see level see level see level see level
make you go down na go down na ge ge ge
see level see level see level see level
make e turn down na under na ge ge ge ge
see level see level see level see level
no dey buga na buga ge ge ge ge
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu flash forward › lirik lagu heart of gold – flash forward
- kumpulan lirik lagu ykc upreme khi › lirik lagu #dizmantl3d #744 #runnin – ykc $upreme khi
- kumpulan lirik lagu jaylon ashaun › lirik lagu summertime love – jaylon ashaun
- kumpulan lirik lagu reptile room › lirik lagu vegas – reptile room
- kumpulan lirik lagu сектор газа sektor gaza › lirik lagu караван (karavan) – сектор газа (sektor gaza)
- kumpulan lirik lagu drake bell › lirik lagu all alone at the disco – drake bell
- kumpulan lirik lagu boris smile › lirik lagu when we found the truth – boris smile
- kumpulan lirik lagu lil wa3ted › lirik lagu 2020 – lil wa3ted
- kumpulan lirik lagu the manor › lirik lagu true lies – the manor
- kumpulan lirik lagu destroy lonely › lirik lagu percs – destroy lonely