lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu seniormadman – badmanspillz

Loading...

[prod. tag]
blackboy

[intro]
oh nuh nuh nah na na
badmanspillz cheei
badmanspillz sheesh

[pre*chorus]
dem been dey give me problem
but my god passy dia problem
dem been no want dey sendi me
but where i come from
n0body send anybody
make you dey for your government
for every corner wey you dey
na men dey govern am
i be king for my area

[hook]
na who first craze, na em be seniormadman (senior)
(oh nuh nuh nah)
na who first craze na em be seniormadman
(oh nuh nuh nah)

[verse 1]
(see)
dem no dey put phone for back pocket go atm
you go hear word
mеn go run you street
your eye oh, you go see blood
dem no dеy telli blind man say rain dey fall for outside
i say na wahala
for the place wey dem come from (uh nuh no)
and if you no sabi do this one
omo na long talk (uh nuh no)
i say i never never never never never never see another type (nuh nuh yea)
i say na problem for the place wey i come from
zanga the place wey i come from
ghetto boy, get over, get it on
say she never get another kind of love
from this
from this street
konji, pon this beat
na condition, make crayfish bend
better soup, na money k!ll am
if life show you pepper
shey you go use am do pepper soup
no food for lazy man
no be for who get restaurant
if trust dey this life
shey water for no dey cook fish oh
[pre*chorus]
dem been dey give me problem
but my god passy dia problem
dem been no want dey sendi me
but where i come from
n0body send anybody
make you dey for your government
for every corner wey you dey
na men dey govern am o
i be king for my area

[hook]
na who first craze, na em be seniormadman (senior)
(oh nuh nuh nah)
na who first craze na em be seniormadman o
(oh nuh nuh nah)

[bridge]
(i tell her say na)
pikin wey dey find party rice
no suppose to fear dance
i get am before, oga that one no be property
when the men dey dance, you sef
go shaky body, you sef
(you sef go dance ololo)
(oh nuh nuh yeah ee yeah)
bms, yea… sheesh…yea..okay!

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...