
fire man - badyouth lyrics
(spiritual)
gun for the fire man
see gbe gbese
matter no go end for here
the party no end for here
problem go still dey for there
flexing no go end for here
i dey my vibe
i dey my mood
i’m feeling good
wetin to do o
wahala for the fire man
gun for the fire man 2
gbedu wey burst their brain
gbedu wey dey enter vain
gbedu wey dey bounce
gbedu make you dance
juba juba juba juba
roma roma roma roma
i wan nack your biggy backka
wahala for the fire man
gun for the fire man 2
love me love me jeje
the way you do me do me je je
do me do me je je
matter no go end for here
the party no end for here
problem go still dey for there
flexing no go end for here
wahala for the fire man
gun for the fire man
gbase)
chill
see gbese
wahala for the fireman
badyouth
Random Song Lyrics :
- aonde está você - cláudio silva lyrics
- gimme more ice - britney spears lyrics
- nicht weg - itchy lyrics
- single market - nactus kunan lyrics
- thuhi hai thuhi - anup rubens & smitha belluri lyrics
- moment - carte blanche lyrics
- match of the day - 7th lyrics
- baba zakonna - kat & roman kostrzewski lyrics
- paso a paso - desertha lyrics
- mulan 2 - guwop reign lyrics