lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu fire man – badyouth

Loading...

(spiritual)
gun for the fire man
see gbe gbese

matter no go end for here
the party no end for here
problem go still dey for there
flexing no go end for here

i dey my vibe
i dey my mood
i’m feeling good
wetin to do o

wahala for the fire man
gun for the fire man 2

gbedu wey burst their brain
gbedu wey dey enter vain
gbedu wey dey bounce
gbedu make you dance

juba juba juba juba
roma roma roma roma
i wan nack your biggy backka

wahala for the fire man
gun for the fire man 2

love me love me jeje
the way you do me do me je je
do me do me je je

matter no go end for here
the party no end for here
problem go still dey for there
flexing no go end for here

wahala for the fire man
gun for the fire man

gbase)
chill

see gbese
wahala for the fireman
badyouth

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...