lirik lagu in my hood – bangboy music ent
(lil huzy)
jiji timoji mokunle mogbadura
make papa god answer my prayer
karaye mafimi sheleya
make my life change for better
many many things i don see
many many rivers i don swim
many many beats i don k!ll
na because i wan blow na why
me i dey sing o
ase laborer ase omo caterer
awon ise yen re mirope ale shela
bami double blessing me kowa pelu trailer
majekonrimimu awon mr jailer
tenitoku logbe nawhy me i still get hope
30 bili for account i go still get o
many things wey dey happen for my getto
until i get money i go still dey vex o
[chorus] in my hood we no dey sleep all night
i’m my hood we dey hustle tight
say no be might
las las we go dey alright
in my hood we no dey sleep all night
in my hood we dey hustle tight
say no be might
las las we go dey alright
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu reapz uk › lirik lagu hood favourite (bando basic) – reapz (uk)
- kumpulan lirik lagu 木下百花 momoka kinoshita › lirik lagu 家出 (iede) – 木下百花 (momoka kinoshita)
- kumpulan lirik lagu ron wiseman › lirik lagu when the world turns upside down – ron wiseman
- kumpulan lirik lagu lil juicy o › lirik lagu freestyle drill – lil juicy o
- kumpulan lirik lagu eru tr › lirik lagu yalanlar – eru (tr)
- kumpulan lirik lagu earth and fire › lirik lagu what’s your name – earth and fire
- kumpulan lirik lagu priskila oktaviani › lirik lagu find me – priskila oktaviani
- kumpulan lirik lagu 内田彩 aya uchida › lirik lagu sign – 内田彩 (aya uchida)
- kumpulan lirik lagu t sugah › lirik lagu be there – t & sugah
- kumpulan lirik lagu r8ftop 27 › lirik lagu green room – r8ftop 27