lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu long time – banky w

Loading...

yeyag*yeee
yeahhahhgag
i love you say…
lets go lets go
well e don’t matter wetin dem say
cause you and i
going be okay ahhh
say e no matter wetin dem do
cause you and i go stay true
me love you long time, ti pe ti pe
me love you long time ah, tip e tip e
me love you one time tipe ti e
me love you long time eh, long time long time
she b*tter my bread o
and sugar my tea yeah
the light of my life ohh
ololufe me
************* we start in ojuelegba
or ebute metta, we would be together
ehhhh ti p e ti pe
me love you long time, ahhh ti pe ti pe
me love you long time ah, ohhh tip e tip e
me love you long time eh, long time long time
ti pe ti pe
me love you long time, ahhh ti pe ti pe
me love you long time ah, ohhh tip e tip e
me love you long time eh, long time long time
na you i want ohh
i no dey play oo
na you i want oohh
to bear my name
i no dey joke oh,i no dey play
ti ti lai lai, ti ti lai lai, long time
ehhhh ti p e ti pe
me love you long time, ahhh ti pe ti pe
me love you long time ah, ohhh tip e tip e
me love you long time eh,ti lai lai ti ti lai lai, long time long time
forever , aahahahhah
madam ehhhhh
e be like say, you no know
na everyday sunshine with you
these one wey you b*tter my bread
you sugar the tea, no be small thing
i thank god say him bless me with you
in fact, make i say
o ti se fun mi
o ti se fun mi
o ti se fun mi
o ti se fun mi
o ti se fun mi
long time long time
ehhhh ti p e ti pe
me love you long time, ahhh ti pe ti pe
me love you long time ah, ohhh tip e tip e
me love you long time eh, long time long time
o ti se fun mi
o ti se fun mi
o ti se fun mi
o ti se fun mi
o ti se fun mi
long time long time
ehhhh ti p e ti pe
me love you long time, ahhh ti pe ti pe
me love you long time ah, ohhh tip e tip e
me love you long time eh, long time long time

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...