lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu borrow borrow – bantu (crew)

Loading...

[chorus]
na so so borrow borrow
copy and paste
no originality
na hype we dey chase

[verse 1]
wetin self dey do us wey we dey fear our greatness?
why some dey act like say dem no get sense?
helter*skelter dem dey run say dem find better
make it or fake it na di kókó of di matter
everybody wants to be an influencer parody
jesters and haters trapped in tragicomedy
no escaping the fact say we no dey think dey follow
subjugated, colonised for ever chasing shadows

[chorus]
na so so borrow borrow
copy and paste
no originality
na hype we dey chase

[verse 2]
instead make we study our philosophies and science
dig deep in history and a legacy defiant
na to waste time dey duplicate mistake after mistake
close eye no hear word until everything scatter brake
bend down boutique na we programmed mentality
brand new second*hand fabricated reality
import and consume our obsession and passion
short sighted lost and blind
we march to destruction
[bridge]
ah ah ah borrow borrow borrow…

[chorus]
na so so borrow borrow
copy and paste
no originality
na hype we dey chase

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...