lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu listen attentively – bantu (crew)

Loading...

[spoken intro: ade bantu]
haba my brother life e sweet o make dem no fool you
eye wey dey cry still dey see road
brothers and sisters ladies and gentlemen we would like to invite you to another afrobeat academy session who say afrobeat die dem must hear who say abami eda no dey among us nah lie dem dey talk

[verse 1: ade bant]
it’s time to reprogramme your mind right must win over might connect your thoughts with your sight
nah serious war nah mental fight
time to take a stand decide are you principled or blind?
my brother make you shine your light
clock dey tick you no fit hide unify and not divide
stay alert reclaim your right
study history and find the missing link as your guide
hold your head up and stride with all your glory and your pride

[chorus]
listen attentively

[verse 2: ade bantu]
dey no fit block our road o matter what dem do dem know
say the truth go rise and show
shame them welli o
embarr-ssi and expose all dem undergroundi flow
as dem dey go dey do am low we dey watchi dem so
alarm must ring alarm must blow fowl go scream and crow make you getti ready o
no settlement witi dough carry your euro and go
i no be for sale o

[chorus]
listen attentively

[verse 2: ade bantu]
if you no get ear you no know
if you no get eye you no care
if you no get mouth you no talk
if you no get head you no think
if you get ear you go hear
if you get eye you go see
if you get mouth you go talk
if you get head you go think
if you no get ear you no know (oh yes)
if you no get eye you no care (nah true)
if you no get mouth you no talk (oh yes)
if you no get head you no think (nah true)
if you get ear you go hear (oh yes)
if you get eye you go see (nah true)
if you get mouth you go talk (oh yes)
if you get head you go think (nah true)

[chorus]
listen attentively

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...