lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu hate, pt. 1 – basketmouth

Loading...

oh boy
this one wey person don wake up so
may i go linda ikeja blog
make i go find who i go hate this morning
wetin sef
e.m.e don release new album
wetin dey worry this banky w
wetin he dey feel like
because he carry skales
carry that small pikin wey dem dey call
whether na wizkid dem realease new album
wetin wetin dey won sing now
wetin dey won sing
wetin dey won sing
which kain song
which kain lyrics
this there stupid stupid lyrics wеy dem dey
men i hatе this guys
i hate this guys men
look you know what
anywhere wey this guys dey do show
i go carry all my whole crew go put them for there
puuuuu
wetin dem dey sing
wetin dem dey sing sef
okay okay i agree dem dey get lyrics
but so what na only lyrics
ehn demget beat
ehn but na beat e end
i no know i just hate this guys
i just hate them
banky w i hate im skin
wizkid too small
okay why im short
why him short
why him go short
i hate people wey short
wetin dem dey sing
wetin dem dey sing
skales okay him sabi rap
ehn ehn so na there e end
i don hear better people rap
idris rap pass skales
ah ah
abeg make i go sleep wake up again find somewhere go

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...