lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu hate, pt. 3 – basketmouth

Loading...

am the baddest boy
you see now
no be eme music dey h*rn
i just hear you now
na wetin you dey h*rn
baddest boy
baddest boy
my brother na me get this song
na song wey i don write since 1992
i hate those guys dem steal my my song
you write baddest boy in 92
92 since that 1992
you know since when i don dey write music
before think sey dem go sign collaboration with akon
make them rest hear me
wetin dem sign
me na me first sign
na when dem see me sign
so why we no see you with akon
na autograph he sign but he sign something
autograph and audio a the same thing
my brother signature na signature
leave that thing
dem dey bow for my side
as dey see me sey akon sign my autograph
they com go sign deal with am
i hate those people
so na wetin dey make you vex
in join they steal my beat
they steal my lyrics
am the bad
na me be the bad boy na
am the baddest boy
they just
who bad
okay who bad for all of them
na skales
na wizkid
na banky
they too fresh to bad
i hear sey them get ome ladies too
like niyola
make those girls go rest
wetin niyola bad
where she won bad go
wetin she won do
them no bad anything abeg
you know wetin dey ehn
i no won h*rn again
no dey ask me again
no dey ask me any question
who you be sef
who you be wey dey ask me question
you know what i hate you sef
commot here
commot here

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...