money - basketmouth lyrics
money lyrics
[intro]
basket
if i, if i do, if i, if i do, if i, if i do, if i
[chorus: oxlade]
if i do mistake get money
people go sabi *who i be
if i do mistake get money
people go sabi *who i be
for this on god
[verse 1: oxlade]
na money be the root of all evil
but na still money dey send person go school
money be the root of all badness
but na still money wey turn obo to baddest
na money dey commot person for single
and when i get money i go fit drop my single
hmmm wele wele it’s very simple
so when i get the money all of them go fit to mingle
kirakita no dey get the power
na calamity dey make person dey sour
i no say me i no get the power
but when i get the rabba i go get all of the power
[chorus: oxlade]
if i do mistake get money
people go sabi *who i be
if i do mistake get money
people go sabi *who i be
for this on god
[verse 2: efya]
hmmm
?
[chorus: efya, oxlade]
if i do mistake get money
people go sabi *who i be
if i do mistake get money
people go sabi *who i be
for this on god
(duktor)
if i do mistake get money
people go sabi *who i be
[outro: oxlade]
i go dey spend, i go dey gazza oh
i go dey spend everyday, i go dey gallo oh
i go dey spend, i go dey tan na oh
come to the money, come to the money
Random Song Lyrics :
- пришей мне крылья (sew me wings) - playingtheangel lyrics
- tyrants (intro) - tyrant gang lyrics
- infinite love - blaze glossy lyrics
- shake the dope out - the warlocks [us] lyrics
- jomba - mizukidz lyrics
- 214 - luke mejares lyrics
- never take - biga ranx lyrics
- på en gren - du ka svøm lyrics
- red and blue - nvrland lyrics
- dancer for rah - kayway gzz lyrics