lirik lagu money – basketmouth
money lyrics
[intro]
basket
if i, if i do, if i, if i do, if i, if i do, if i
[chorus: oxlade]
if i do mistake get money
people go sabi *who i be
if i do mistake get money
people go sabi *who i be
for this on god
[verse 1: oxlade]
na money be the root of all evil
but na still money dey send person go school
money be the root of all badness
but na still money wey turn obo to baddest
na money dey commot person for single
and when i get money i go fit drop my single
hmmm wele wele it’s very simple
so when i get the money all of them go fit to mingle
kirakita no dey get the power
na calamity dey make person dey sour
i no say me i no get the power
but when i get the rabba i go get all of the power
[chorus: oxlade]
if i do mistake get money
people go sabi *who i be
if i do mistake get money
people go sabi *who i be
for this on god
[verse 2: efya]
hmmm
?
[chorus: efya, oxlade]
if i do mistake get money
people go sabi *who i be
if i do mistake get money
people go sabi *who i be
for this on god
(duktor)
if i do mistake get money
people go sabi *who i be
[outro: oxlade]
i go dey spend, i go dey gazza oh
i go dey spend everyday, i go dey gallo oh
i go dey spend, i go dey tan na oh
come to the money, come to the money
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lil skull › lirik lagu dairy queen – lil skull
- kumpulan lirik lagu ikar pl › lirik lagu materiały – ikar (pl)
- kumpulan lirik lagu red family › lirik lagu t’ magnat – red family
- kumpulan lirik lagu unloved › lirik lagu devils angels – unloved
- kumpulan lirik lagu rich edwards › lirik lagu for you – rich edwards
- kumpulan lirik lagu young lord churchill › lirik lagu i’m trying – young lord churchill
- kumpulan lirik lagu bossmanonthebeat › lirik lagu bossmanonthebeat plies shawty freestyle – bossmanonthebeat
- kumpulan lirik lagu harlem shakes › lirik lagu red right hands – harlem shakes
- kumpulan lirik lagu emcee psychotic › lirik lagu cannabis king – emcee psychotic
- kumpulan lirik lagu lil drico › lirik lagu no offense – lil drico