lirik lagu myself – basketmouth
[chorus: oxlade]
i can’t k!ll myself o (no no no)
otumokpo no work for me o (no no no)
i go do the one i sabi o (no no no)
i go do the one wey dey work for me (no no no)
wey dey work for me (no no no)
you know say i can’t k!ll myself o (no no no)
i go do the one wey i sabi o (no no no)
i no go cut another man coat according to my size o (no no no)
i no go cross road wey dem put hazardous for light o (no no no)
[verse 1: oxlade]
as you can see i dey my own lane
you can see i no dey send n0body
odumebi i dey do my thing
i dey mind my business dey go
olofofo wan spoil market o
shobole dem wan ruin my plans o
but them no know say me i am serving a living god elelele
olofofo wan know wetin i do
shobole fe mo idi abajo
but i no dey put mouth for wetin dem no send me
but i no know why o
if i do this dem go say that o
if i say that them go do dis o
anything i do dem dey police o
all una dey enter my biz biz o
if i do dis dem go say that o
if i say this dem go do that o
all na wan scatter my plans plans o>
[chorus: oxlade]
i can’t k!ll myself o (no no no)
otumokpo no work for me o (no no no)
i go do the one i sabi o (no no no)
i go do the one wey dey work for me (no no no)
wey dey work for me (no no no)
you know say i can’t k!ll myself o (no no no)
[verse 2: tec]
yeah omo what’s the plan though
tell me what’s your angle
made a couple jams now dey calling me the man bro
made it with my gang so they couldn’t understand show
aim for the stars, there’s no telling when you land o
all happens suddenly
old school d’banj flow
now it’s palmwine that’s the sound they demand bro
babes wan dey move and the boys don dey booze
’cause the party don dey groove like a sunday rendezvous
[verse 3: ghost]
here in lagos you know
problem no dey finish
we all wanna pop so i stay on spinning
but life’s a marathon you’ve got to pace yourself to win it
and faith in god is the key to knocking doors off the hinges
’cause my health is my wealth
i can’t k!ll myself
play the cards i’m dealt to sell market like mile 12
flows like the ocean you might find pearls
ox tell ’em
[chorus: oxlade]
i can’t k!ll myself o (no no no)
otumokpo no work for me o (no no no)
i go do the one i sabi o (no no no)
i go do the one wey dey work for me (no no no)
wey dey work for me (no no no)
you know say i can’t k!ll myself o (no no no)
i go do the one wey i sabi o (no no no)
i no go cut another man coat according to my size o (no no no)
i no go cross road wey dem put hazardous for light o (no no no)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu hyacinthe › lirik lagu ventoline #1 (freestyle) – hyacinthe
- kumpulan lirik lagu cats in space › lirik lagu schoolyard fantasy – cats in space
- kumpulan lirik lagu lilchunk › lirik lagu brik – lilchunk
- kumpulan lirik lagu me vs myself › lirik lagu carefully – me vs myself
- kumpulan lirik lagu ghostemane › lirik lagu hexada – ghostemane
- kumpulan lirik lagu saatsuma › lirik lagu breathless – saatsuma
- kumpulan lirik lagu project youngin › lirik lagu no time – project youngin
- kumpulan lirik lagu beoga › lirik lagu matthew’s daughter – beoga
- kumpulan lirik lagu the blue roses band › lirik lagu no more red lights – the blue roses (band)
- kumpulan lirik lagu lone collective △ › lirik lagu sun – lone collective △