lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu family – bayanni

Loading...

[intro]
oluwafemi, mo mọ daju pe, ninu irin ajo si’bi giga, awon ota le’gbogun ti ọ, sugbon iwo ma bęru, ko si nkan tio se ę

[verse 1]
steady hustle i no dey rest oh
me i no get many friends oh
tori pe won o ko mi be o ah (oh, ah)
just another boy from the ghetto
i be looking for daily bread oh
so fun won mi o gbo’holiday oh, ah, ye
[chorus]
so i carry my family for head oh
if them never chop, i must double hustle, ye
carry my family for head
if i go dey sleep, shebi na me don fumble o
ye, ye, ye

[post*chorus]
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n se mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, yе
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n sе mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye

[verse 2]
so if you see me for the road oh, no go lose guard am
my mind don go faraway, me i no fit shalaye
if you see me enter party, no go dey shout am
gimme two bottles of moët, make my body balance ye, ye, ye, ye

[pre*chorus]
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n se mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye
emi nimomọ bo se n se mi
emi nimomọ bo se n se mi oh
emi nimomọ bo se n se mi, ye
[chorus]
carry my family for head oh
if them never chop, i must double hustle, ye
carry my family for head
if i go dey sleep, shebi na me don fumble oh

[outro]
call me bayanni
hmm, bayanni

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...