lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu no vex – beekay

Loading...

[deeyasso]

[intro]
upon the shege wey i see for this love, i don fall again
upon the fire wey dem pour for my head, i don born again
my guy tell me, o ja mi lara je
o ja mi lara je gan
(je*je*je*je*je*je*je)
omo duro na, me i no fit help myself

[bridge]
no vex for me, i don fall in love again
no vex for me, i don fall in love again

i been dey tell my friend say i no go do again
but as i see you, say your matter be the case
erinma you are hard like a spanish guitar
why so hard to give love as a contract
i don fall again and your beauty is auto*play
so finе, i no lie, i don loose my mind
see my eyеs

[chorus]
my guy tell me, o ja mi lara je
o ja mi lara je gan
(je*je*je*je*je*je*je)
omo duro na, me i no fit help myself
no vex for me, i don fall in love again
no vex for me, i don fall in love again

no vex for me, i don fall in love again
no vex for me, i don fall in love again

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...