lirik lagu kolombi – bella alubo
you know say i dey love when you call me in the night time
you tell me you want me
sake of your body dey do you one kind
you know say i dey love when you call me in the night time
and you tell me say you need me
sake of your body dey do you one kind
don’t be afraid to tell me what you wanting
how you’re feeling
you want me in the night and you want me in the morning
body no be fire wood
i sabi the feeling
don’t be afraid to tell me what you wanting
how you’re feeling
you want me in the night and you want me in the morning
body no be fire wood
make i give you healing yeah
shey you no go mind if i kolombi you for here
or make i kolombi you for there
give you the d-d-d-d for here
yeah yeah yeah
you no go mind if i kolombi you for here
and then i pakata you for there
baby make a prapata you for there
all by myself in my bed
thinking of you in my head
know say me want you here
know say me need you here
e be you wey i want, na you
when i call for you
no be holiday how i put in work for you
0-8-0 come on over
ring ring for the jangalova
wantana wantana wanting you
sweet potato
cappuccino cappuccino plantain
till tomorrow
wantana wantana wanting you yeah
sweet potato
cappuccino cappuccino plantain
shey you no go mind
if i kolombi you for here
or make i kolombi you for there
baby make i kolombi you for here
da da da
you no go mind if i kolombi you for here
and then i pakata you for there
baby make a prapata you for there
da da da yeah yeah yeah yeah
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu 67 › lirik lagu [67] plugged in freestyle 3 – 67
- kumpulan lirik lagu tanto metro devonte › lirik lagu burn – tanto metro & devonte
- kumpulan lirik lagu provinz › lirik lagu 22 jahre – provinz
- kumpulan lirik lagu mansionair › lirik lagu don’t wait (feat. yahtzel) – mansionair
- kumpulan lirik lagu deadi › lirik lagu freestyle – story du 10/06/2021 – deadi
- kumpulan lirik lagu allen halloween › lirik lagu a casa do mickey mouse – allen halloween
- kumpulan lirik lagu barney › lirik lagu you can make music with anything – barney
- kumpulan lirik lagu taman › lirik lagu пуля (bullet) – taman
- kumpulan lirik lagu migos › lirik lagu roadrunner – migos
- kumpulan lirik lagu honeyworks › lirik lagu 日曜日の秘密 (nichiyoubi no himitsu) – honeyworks