lirik lagu little bum bum – bella alubo
mukulu mukulu mukulu (ayyy ayyy)
mukulu mukulu mukulu (ayyy ayyy)
mukulu mukulu mukulu (ayyy ayyy)
he say make i mukulu now
mukulu mukulu now
aunty make i sangerewa
i see him looking me now
he say he no want to shout
he no want clout
he just want him name to be the one wey dey my mouth
he say send your aza (aza aza aza)
i want to wire (wire wire wire)
he say shey na goskolo baby how you take me higher (higher, higher, higher)
say this you face e o
dey make i craze e o
he say mami gimme pami for cup
baby i’m thirsty o
say this you face e o
dey make i craze e o
he say mami gimme goro wan chop
baby i’m sleepy o
mr lover ojikologo
isabella oya jikologo
nakamura ojikologo
bismillah oya jikologo
hallelujah ojikologo
mozzarella oya jikologo
cinderella ojikolo*
carry your pashmina oya jikologo
ayyy with your little bum bum
he say he wan see me whine with my little bum
ay ay with your biggy bum bum
sister abeg help me whine with your biggy bum bum
ehen ehen ehen ehen (all the guys)
ehen ehen ehen ehen (in the building)
ehen ehen ehen ehen (wey dey hustle, i see you okay)
ehen ehen ehen ehen
ehen ehen ehen ehen (all
the girls)
ehen ehen ehen ehen (in the building)
ehen ehen ehen ehen (wey dey hustle, wey be fine girls)
ehen ehen ehen ehen
tomato jos dey come with tatashe be careful o
too much stew wey get rodo wey dey pepper o
oga no put mouth for something you no fit swallow yeah yeah yeah
dey your side, make i dey my side
mr lover ojikologo
isabella oya jikologo
nakamura ojikologo
bismillah oya jikologo
hallelujah ojikologo
mozzarella oya jikologo
cinderella ojikolo*
carry your pashmina oya jikologo
ayyy with your little bum bum
he say he wan see me whine with my little bum
ay ay with your biggy bum bum, sister abeg help me whine with your biggy bum bum
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu zebra katz › lirik lagu ish (code walk remix) – zebra katz
- kumpulan lirik lagu bugs artist › lirik lagu squid – bugs (artist)
- kumpulan lirik lagu taz tikoon › lirik lagu lemon pepper freestyle – taz tikoon
- kumpulan lirik lagu hannah telle › lirik lagu illusions – hannah telle
- kumpulan lirik lagu lil shawtty k › lirik lagu broken heart – lil shawtty k.
- kumpulan lirik lagu wheresnosho › lirik lagu take one – wheresnosho
- kumpulan lirik lagu felix cooper › lirik lagu hypothermia – felix cooper
- kumpulan lirik lagu ego ita 2 › lirik lagu settembre – ëgo (ita) (2)
- kumpulan lirik lagu elohin › lirik lagu good enough – elohin
- kumpulan lirik lagu teddys beer › lirik lagu the way – teddy’s beer