lirik lagu many things – bella shmurda
so many things on my shoulder
many things wey no matter
many many things burst my medulla
only small thing i fit talk sha
so many songs on my folder
all of them must to blow sha
plenty girls for my whatsapp
all of them want to know what’s up
see i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
say n*gga don come
the boy don show
enemies dey vex say the boy don blow
right on time, dem ma come my show
den ma ride or die
when they see me show
say n*gga don come
the boy don show
enemies dey vex say thе boy don blow
right on time, dem ma come my show
dеn ma ride or die
when they see me show
see i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
oh fine boy bella , me naughty
oh 20 bottles e no do me
i give thanks to the almighty
for time and life and graces
annabelle yes you’re naughty
oh fine boy bella , me naughty
oh 20 bottles e no do me
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu linda brannon › lirik lagu don’t cross over (to my side of the street) – linda brannon
- kumpulan lirik lagu justout › lirik lagu uh huh – -justout
- kumpulan lirik lagu pipit adelia › lirik lagu tego tenan – pipit adelia
- kumpulan lirik lagu paul zach › lirik lagu come thou fount – paul zach
- kumpulan lirik lagu knownbyalex › lirik lagu let me know – knownbyalex
- kumpulan lirik lagu call me ace › lirik lagu tesla – call me ace
- kumpulan lirik lagu karen us › lirik lagu nostalgia (feat. drew abel) – karen. [us]
- kumpulan lirik lagu ateez › lirik lagu gang – ateez
- kumpulan lirik lagu ricky hil › lirik lagu take this – ricky hil
- kumpulan lirik lagu fujiyon › lirik lagu alive – fujiyon