lirik lagu blessings – benny morgan
jah jah bless me one more time
cos i hv learnt every bit of my lessons
and let me come over
everything wey dey pull me down
give me one more chance
cos am sinking deep and i am drowning
oh let me come over
i just want it over
jah jah bless me one more time
cos i hv learnt every bit of my lessons
and let me come over
everything wey dey pull me down
give me one more chance
cos am sinking deep and i am drowning
oh let me come over
i just want it over
we dey job for money
we dey hustle and grind for money
them go call you n0body
when you make am
dem go your body
so baba god make you bless me (bokor)
wanna problems and worry, you (sought all)
make dem see we as we dance to the (soco)
your blessings and mercies we (chop all)
dem gonna do anything to see you fall
and start laughing right away
dem gonna do anything to see you fall
and start laughing right away
god come bless me more
make your blessings pour on me
god come bless me more
make your blessings pour on me
jah jah bless me one more time
cos i hv learnt every bit of my lessons
and let me come over
everything wey dey pull me down
give me one more chance
cos am sinking deep and i am drowning
oh let me come over
i just want it over
jah jah bless me one more time
cos i hv learnt every bit of my lessons
and let me come over
everything wey dey pull me down
give me one more chance
cos am sinking deep and i am drowning
oh let me come over
i just want it over
dem dey wan pull we down
buh dem no know we are bound
to make great things in life
dem dey talk for mi back
buh i never go mind
cos i never be grounded
lord this time i need a remedy
k!lling evey beat and melody
and at the same time mi leaving legacy
spoiling every place k!lling every single beat
lord this time i need a remedy
k!lling evey beat and melody
and at the same time mi leaving legacy
spoiling every place k!lling every single beat
dem gonna do anything to see you fall
and start laughing right away
dem gonna do anything to see you fall
and start laughing right away
god come bless me more
make your blessings pour on me
god come bless me more
make your blessings pour on me
jah jah bless me one more time
cos i hv learnt every bit of my lessons
and let me come over
everything wey dey pull me down
give me one more chance
cos am sinking deep and i am drowning
oh let me come over
i just want it over
jah jah bless me one more time
cos i hv learnt every bit of my lessons
and let me come over
everything wey dey pull me down
give me one more chance
cos am sinking deep and i am drowning
oh let me come over
i just want it over
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu sharon needles › lirik lagu taxidermy – sharon needles
- kumpulan lirik lagu furkan karakilic › lirik lagu jäger – furkan karakılıç
- kumpulan lirik lagu wastewalker › lirik lagu the consumption – wastewalker
- kumpulan lirik lagu myke towers › lirik lagu piensan – myke towers
- kumpulan lirik lagu sandalia de prata › lirik lagu vou mandar pastar – sandália de prata
- kumpulan lirik lagu inspectahduck › lirik lagu top 50 albums oat – vol. 3 – inspectahduck
- kumpulan lirik lagu chase heinze › lirik lagu summertime thing (single) – chase heinze
- kumpulan lirik lagu sauce twinz › lirik lagu no features – sauce twinz
- kumpulan lirik lagu big jigga j › lirik lagu lebemann [qualifikation jbb 2018] – big jigga j
- kumpulan lirik lagu piotr ziola › lirik lagu as i’m meant to be – piotr zioła