lirik lagu see finish – benyung
o na na na na
yeah
say if dem know your story
dem go see you finish o
if dem know your story dem go see you finish
maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
maje kon rie fi fi fi fi fi fi fi (oh na na na na nahh)
from the ghetto wey i dey
many things my eyes the see na
man the hustle just to chop
another man dem wan to spoil am
dem go push you to your grave
dem no want see you make am
dem go want to stop your shine
baba god na him the give man
dem they dance to my song
still the form say dem no like am
wetin benyung do dem gan
abi dem want to bring me down now
say if dem know your story
dem go see you finish o
if dem know your story dеm go see you finish
maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
maje kon riе fi fi fi fi fi fi fi (oh na na na na nahh)
dem go smile for your face
dem go stab you for your back o
fake friends everywhere
dem no want make you get pass dem
even if you drink garri ooh
keep it to your self oh
if you chop money oh oooh
keep it to your self oh
dem they dance to my song
still the form say dem no like am
wetin benyung do dem gan
abi dem want to bring me down now
say if dem know your story
dem go see you finish o
if dem know your story dem go see you finish
maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
maje kon rie fi fi fi fi fi fi fi (oh na na)
maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
maje kon rie fi fi fi fi fi fi fi (oh na na)
maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
maje kon rie fi fi fi fi fi fi fi (oh na na na nahh)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu the mowglis › lirik lagu turn it around – the mowgli’s
- kumpulan lirik lagu gruff rhys › lirik lagu year of the dog – gruff rhys
- kumpulan lirik lagu jakob leichtman and blazed › lirik lagu lessons – jakob leichtman and blazed
- kumpulan lirik lagu cs188 › lirik lagu justin bieber gets pregnant by anal penetration – cs188
- kumpulan lirik lagu dolltrck › lirik lagu wish you were never here – dolltr!ck
- kumpulan lirik lagu slander › lirik lagu love is gone (crystal skies remix) – slander
- kumpulan lirik lagu твояболтушка tvoyaboltushka › lirik lagu жаль (sorry) – твояболтушка (tvoyaboltushka)
- kumpulan lirik lagu the last gang › lirik lagu panic dreaming – the last gang
- kumpulan lirik lagu dj swet milano constantine › lirik lagu tuffer than dice – dj swet & milano constantine
- kumpulan lirik lagu beyza doguc canozan › lirik lagu hayat gemileri – beyza doğuç & canozan