lirik lagu thank god – big beet fka honey beet
[chorus]
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
[verse]
for the life that i live
for the air that i breath
for the water wey i drink
for the food wey i eat
e no easy ehh
to be a man ehh
in this street ehh
if you see wetin we dey see ehh (ahhh)
you go shout oh
you go craze oh
you go high oh
i just wanna thank god ehh
[chorus]
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
[verse]
ana m ekele chukwu (kele chukwu)
na mme so oma ya na ndu m (mme so
oma ya na ndu m)
ana m enye ya otito
ana m asi ya ime la
ime la (ime la)
ime la (ime la)
papi ime la (ime la)
ime la
i get many things to talk about
life na turn by turn
if you work you go chop
if you survive na by grace of god ehh
if you work you go chop
if you survive na by grace of god ehhh
[chorus]
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
[outro]
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
i just wanna thank god ehh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu babytron › lirik lagu born $inner – babytron
- kumpulan lirik lagu the shadowboxers › lirik lagu running down my life – the shadowboxers
- kumpulan lirik lagu kitchen dwellers › lirik lagu this time – kitchen dwellers
- kumpulan lirik lagu bahj morey › lirik lagu the exorcist – bahj morey
- kumpulan lirik lagu 0mercury › lirik lagu rain song – 0%mercury
- kumpulan lirik lagu apparatjik › lirik lagu run little horsey – apparatjik
- kumpulan lirik lagu ty dolla ign › lirik lagu by yourself (remix) – ty dolla $ign
- kumpulan lirik lagu shonen knife › lirik lagu sunshine – shonen knife
- kumpulan lirik lagu jeroen van merwijk › lirik lagu de clochard – jeroen van merwijk
- kumpulan lirik lagu rivilin › lirik lagu wait; – rivilin