lirik lagu pains – big val
oh no oh no oh no
ajuru ajuru
bigval
oh no
ayanfe viral oh oh oh
afroking
viral
oh no
fdy kogi lelu
for this game when me life wan set
i be dey hustle for the street no cap
i be hustling since i was 10
hope one day everything go set
but this life no easy
omo boy kosi daddy
everyday lori titi
when me sef wan reach there
oh no
so many things wey hinder
so many things wey dey bother man
so many things me no fit explain
for this jungle no pain no gain
and my story come full of pains
those days wey my mama dey sell plantain
ah no fit forget that time
omo we lost hope that timе
oh no
where dem dеy when i dey hustle
those days 5k per 1month
abi where dem dey when i dey sell popcorn
omo demma sleep when i dey jimma sun
cause i hustle taya ya oo
just to get this money oooo
and i want the fame oh
so me never give up
for this game when me life wan set
i be dey hustle for the street no cap
i be hustling since i was 10
hope one day everything go set
but this life no easy
omo boy kosi daddy
everyday lori titi
when me sef wan reach there
oh no
gbogbo hustle lori titi
ti mi i le so fun anybody
ojo pami finding record deal
kale mowo dele ni priority
shay bi eminikan loye
ohun ti mo gbe gbogbo hustle mi le
yeh
ani monday to sat*rday
ere ola ni mo’nsa kori mi bamise
anytime i remember say mama n’be labule
even papa stil n’be labule
and i dey here na the hustle i still dey face
kele dami tete bamise pave the way
keleda mi ji
as i don dey wait, make e no delay
baba make you bless my way (2ce)
for this game when me life wan set
i be dey hustle for the street no cap
i be hustling since i was 10
hope one day everything go set
but this life no easy
omo boy kosi daddy
everyday lori titi
when me sef wan reach there
oh no
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu qwolen › lirik lagu пууууф (puuuuf) – qwolen
- kumpulan lirik lagu black zang › lirik lagu pussy khan – black zang
- kumpulan lirik lagu dacdplays › lirik lagu notes – dacdplays
- kumpulan lirik lagu jon ranes › lirik lagu hun vil ha – jon ranes
- kumpulan lirik lagu ikaabeille › lirik lagu microwave interlude – ikaabeille
- kumpulan lirik lagu che lingo › lirik lagu jaded – che lingo
- kumpulan lirik lagu franco b › lirik lagu bajo las estrellas – franco b
- kumpulan lirik lagu the boy upstairs › lirik lagu nebula – the boy upstairs
- kumpulan lirik lagu jericho prince › lirik lagu k.t.b.u – jericho prince
- kumpulan lirik lagu quartetto cetra › lirik lagu la colpa fu – quartetto cetra