lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu many things – biggie int

Loading...

wickid

what !!!
water million naira

too many real things dey my chest
after the work i rest
na only s*x compress
omoh me i no wan stress my self
me i no wan do contest abeg
just wanna leave this life and flex
every body get mattaz for head ooooo
(broda make them clear road oh no no)

je je li je je li je je li je je li je je li omoh me i dey
my lane

ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki kilometer me i burst dey comе
uuu na you c c (see see ) kilometer me i burst dеy come

wo wo wo wooo ye

(hook). ah eeh ah ah ah
don tey wey i dey see many things
(don tey wey i dey see )
ah eeh i don wise
don tey wey i dey see many things

see few brothers dem just start street o
dem don tear eyes yeea
every love i share with fellas
they don go side yeea
na everyday i be still thankful to jah 4 mi lyf yeea
na only love i get to share to my girls and my guys

je je li je je li je je li je je li je je li omoh me i dey
my lane

ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki kilometer me i burst dey come

uuu na you c c (see see ) kilometer me i burst dey come

wo wo wo wooo ye

(hook) ah eeh ah ah ah
don tey wey i dey see many things
(don tey wey i dey see )
ah eeh i don wise
don tey wey i dey see many things

je je li je je li je je li je je li je je li oh no
ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki oh no no no

je je li je je li oh no no no oh noo

ah eeh ah ah ah

aah ha ha woy steady on a low low oh no no

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...