lirik lagu looku – bils official
i remember when i never blow
pockets need e p.o.p
mans was looking broke o
mans was looking funny like joke
now the girls tongolo, because na me be the koko
enemies dey grab me for my throat
e be like film because na dem wey con dey choke o
when i move
dey want to grab me for my coat
dem no see me, i don turn to usain bolt o
my brother looku
looku, no be joke o
your brother dey eye poko
i’m telling you the koko
(koko)
no go f-ck up
(f-ck up) be joke o
dey looku, looku road o
i’m telling you the koko
(koko)
my brother looku
looku, no be joke o
your brother dey eye poko
i’m telling you the koko
(koko)
no go f-ck up
(f-ck up) be joke o
dey looku, looku road o
i’m telling you the koko
(koko) ayy!
my mama pray
mama pray
mama pray for me
enemies they
run away
runaway from me
my mama pray
mama pray
mama pray for me
enemies they
run away
runaway from me
many blessings for me
follow
mama prayer follow me
follow
all the girls dey follow me
follow me
if you hate unfollow me
follow
before dem say dem no know me
dont know
now dem wona follow me
follow
many blessings for me
follow
mama prayer follow me
follow
my mama pray
mama pray
mama pray for me
enemies they
run away
runaway from me
my mama pray
mama pray
mama pray for me
enemies they
run away
runaway from me
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu mc th › lirik lagu fluiu a praia – mc th
- kumpulan lirik lagu el hachemi guerouabi الهاشمي قروابي › lirik lagu el madi rani ghlali babou – el hachemi guerouabi الهاشمي قروابي
- kumpulan lirik lagu kid app › lirik lagu alchemy – kid app
- kumpulan lirik lagu l mont › lirik lagu greatness – l.mont
- kumpulan lirik lagu alpha blondy › lirik lagu ma tête – alpha blondy
- kumpulan lirik lagu tmk aka piekielny › lirik lagu spoglądasz na mnie w każdym sklepie – tmk aka piekielny
- kumpulan lirik lagu los de abajo › lirik lagu la fuga – los de abajo
- kumpulan lirik lagu jay myke › lirik lagu when you’re alone – jay myke
- kumpulan lirik lagu kyle eich › lirik lagu the end – kyle eich
- kumpulan lirik lagu m o p › lirik lagu nigggaaahhh – m.o.p.