lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu know – bizzonthetrack

Loading...

yeah yeah yeah yeah
o eh yeah
o eh ah yeah
oh oh oh yeh

they say na me king for me hood
they say na come with the juice
they say na me get sauce p-ss
omo olope jeh thugger
na me know me wetin me do
na me don chop belle full
i no just dey beg them for food
baba god dey bless me boku
co’s yeah
they don’t know
they no know
dey no know wetin dey put me for me low
dey no know wetin dey jam for me soul
see them no fit know
man nat fit know
man nat fit know

man na fit know when we started from the street
man na fit know when we hustle buy biscuits
mm na fit know when we started without kicks
man na fit know when they say we didn’t fit
man na fit know when the said i wouldn’t make it
now they see me balling everybody lon your shibi
co’s i comot eye now they say they we wicked
mehn i just smile cos i’m causing down the city

see man don dey tell me sey me get pride
co’s now they see me sey me get cash
they don dey hear sey me ball p-ss
me burn bands
me spend cash
they steady wanna know my pocket
me wallet
molowo
mi o waleh
owo yapa
kode kole
i came ina the street and now me balling
yeah
they wanna gwarn for the boy
won yapa gan they wanna whine for the boy yeh
fake love to the boy
man na fit know they showed fake love to the boy

man na fit know when we started from the street
man na fit know when we hustle buy biscuits
mm na fit know when we started without kicks
man na fit know when they say we didn’t fit
man na fit know when the said i wouldn’t make it
now they see me balling everybody lon your shibi
co’s i comot eye now they say they we wicked
mehn i just smile cos i’m causing down the city

man na fit know when we started from the street
man na fit know when we hustle buy biscuits
mm na fit know when we started without kicks
man na fit know when they say we didn’t fit
man na fit know when the said i wouldn’t make it
now they see me balling everybody lon your shibi
co’s i comot eye now they say they we wicked
mehn i just smile cos i’m causing down the city

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...