lirik lagu konongo zongo – black sherif
[intro]
(why so serious)
no no no no
[verse 1]
i pray to god for times like this aswear my papa
i no fit lie you like koti i work so harder
i go wayward for what i need kwaku mantie obiaa
it’s me and my gang we never speed kakra kakra noaa
they say i stubborn cause i no go their way
and i don’t know why they p*ssed off when i’m runnin’ my race
it’s getting them f*cked up they ain’t catchin’ up with my pace
i’m not to be slept you go wake up na wayɛ late
don’t stop oh my jiggy blacko
i tell myself these words every time on the road
and i’m still grindin’ cuh it’s do or die where i’m from
kwaku the black sheep no dey give up no way
i run from house to chase the guala my jigga
plenty calls efri me fie nso mannfa da
them vex me taya for my house but i no mind
i never gree make petty complains pull me back
[chorus]
who no know me no know me
ask who know me say who i be?
i no dey open up to n0body
i keep my yawa to myself my guy it’s only me
who no know me no know me
ask who know me say who i be?
i no dey open up to n0body
i keep my yawa to myself it’s only me
[verse 2]
trapper kɛseɛ pahn from a small city
konongo zongo 18 mu hɔ aa na me mefri
ɛnnyɛ deɛ mentee bi da ne kɔ wakyi
anaa gye na shishi bi, sɛ woyɛ fine aa wadidi
menni sabali koro pɛ wɔ makoma mu
bie mu na menkɔ o aniɛden saahn gyesɛ mawu
thousand n*ggas on my neck nanso mannwu
gyina me nan so sann kosi time aa yagyinaa mu
[chorus]
who no know me no know me
ask who know me say who i be?
i no dey open up to n0body
i keep my yawa to myself it’s only me
who no know me no know me
ask who know me say who i be?
i no dey open up to n0body
i keep my yawa to myself it’s only me
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu essenger › lirik lagu tether – essenger
- kumpulan lirik lagu tobymac › lirik lagu get this party started – momentum album version – tobymac
- kumpulan lirik lagu brandon j › lirik lagu worth it (freestyle) – brandon j
- kumpulan lirik lagu sundy best › lirik lagu if i see her – sundy best
- kumpulan lirik lagu twin atlantic › lirik lagu time for you to stand up – original version – twin atlantic
- kumpulan lirik lagu saba › lirik lagu whip (areyoudown?) – saba
- kumpulan lirik lagu josh koya › lirik lagu reality – josh koya
- kumpulan lirik lagu p dank › lirik lagu p. dank cypher 2014 – p. dank
- kumpulan lirik lagu henkie › lirik lagu mijn goudvis – henkie
- kumpulan lirik lagu mc cabelinho › lirik lagu pronto pra guerra – mc cabelinho